Which kind Soup you wan cook?
Anyhow wey you want am, we tanda gidigba for your back, if na food mata, you no get wahala at all, we go help you waka go market!

FAMILY SIZE
This one na the complete package for the Family, both Papa, Mama, Pikin and another person wey come visit una.Make everybody chop bellefull, make wahala for no dey oooo!
BIG GUYS SIZE

PADI-PADI SIZE

Buy am as you take want am!
Market don dey for your hand oooo, no need to waka again, we get all the things wey you wan buy and you go fit buy am as you take want am. Na the amount wey you like, we go sell for you, na wetin you want we go give you!